Guys una wori dat yr shal,una go cm lineup 4 near physics lab lik - TopicsExpress



          

Guys una wori dat yr shal,una go cm lineup 4 near physics lab lik say na dinnin hall una dey!Paul abeg hep me cal grace idiakuhea peter cal abies purple Rich cal jennifer purple Jekins cal eholor Victory cal olosen Obolo cal odubino Akhigbe cal evelyn Andrew cal cynthia Emeka cal jumoke Bright cal agness Ighodaro cal afusat Junoir cal erisco John cal omo Wisdom cal jennifer blue,bt she go wan form nw oo,junior student 1 senior say mk i cal u,wetin b e name i no kno ok describe d senior n she don kno hu dey cal her o ok go ask am e name,i pity dose junior students wey una turn messagers.lolz Daniel cal faith Efe cal osas imafidom Joe cal juliet Sadiq cal faustina Martins cal sandra,wey dem de darkness na oly their teeth u de c oo lol.wait oo wetin Oz, Oyos,Charles,Kizito n Kelechi cm de fine near physics lab sef lol
Posted on: Wed, 29 Jan 2014 09:03:44 +0000

Trending Topics



v>

Recently Viewed Topics




© 2015