Hahahaha... I learnt a new song last night after watching the - TopicsExpress



          

Hahahaha... I learnt a new song last night after watching the documentary about Buhari on AIT.. It goes like this.. Reverse...... Buhari pull over ahhhhh.... Buhari pull over Show me your certificate i say pull over... Ahhh Buhari pull over No dey deceive us i say pull over...... Ahhhhh Buhari pull over.. Laugh oooooooooo... Abeg make una no dey add General for that him name again oooo... E get people wey hold masters degree yet dem never reach that level. Buhari got to that level simply because hes a Fulani man and also want to get to Aso Rock with the same strategy.. Abeg oooo... Na only Fulani people waka come ?????
Posted on: Tue, 27 Jan 2015 11:16:12 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015