Hmmm my eyes don see something ooo my very good neighbour mama - TopicsExpress



          

Hmmm my eyes don see something ooo my very good neighbour mama bonboy come my room this afternoon dey yarn me say her husband dey wear rubber this days oo as I come no gbadu the thing she dey talk na him I ask am mama b wetin be the matta na him this woman tell me say since last week the husband they wear rubber for him hands legs oo even him mouth me I come fear small like say I dey watch fear factor , then I ask the woman why ur husband dey do like dat naw na him she come tell me say the husband no wan carry abiola ha I come think this abiola oo I no get so I cucuma ask am wetin be abiola she tell me na the new HIV wey day for town my ppl as we dey discuss this matta na him we wear mama eno and papa eno dey fight for there rum we rush go make we separate fight now as we rush enta there rum oo na him we see papa eno dey naked him dickie covered up with rubber mama Nkiru ask am papa eno this one u wear rubber for ur dickie wetin dey para the man cum tell am say na becos of ebiola na him mama eno vex tell mama Nkiru say papa dey lie say she saw papa eno dey onome Punani and as he come ask papa wetin he dey do papa eno talk say he dey remove ebiola from onome body can u imagine hmmm matter dey ground oo I will continue tomorrow shaa
Posted on: Wed, 30 Jul 2014 22:43:28 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015