I LOVE NAIJA I NO GO LIE!!! God Bless Nigeria!!! (1) Na only - TopicsExpress



          

I LOVE NAIJA I NO GO LIE!!! God Bless Nigeria!!! (1) Na only for Nigeria you fit win Aeroplane by loading N200 MTN Recharge Card. (2) Very soon Etisalat go say recharge N200 and win a big ship. (3) Then Airtel go com follow sey, recharge N100 and win Benin Republic. (4) Glo, go just kuku ma say... Recharge N500 and win Nigeria bcos their colour na Green. (5) Na only for Nigeria you go see fish inside MEATPIE (6) Na only for Nigeria we dey count money after we withdraw am from ATM because we no even trust ATM machines. (7) Na only for Nigeria PHCN dey sey:- Win a brand new GENERATOR if you pay your Nepa bill. NAIJA NONI JOR!6
Posted on: Sat, 20 Sep 2014 18:00:01 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015