I dey Vex_Like Seriously ! Where all of Una Dey!! Jet li, Jakie - TopicsExpress



          

I dey Vex_Like Seriously ! Where all of Una Dey!! Jet li, Jakie chan, Rambo, Commando, ßatman, Spiderman, Superman, James ßond 007, Spartacus, Ongbak, Seeker, Wesley Snipe(ßlade), Merlin e.t.c ......So na for only film una dey show una sef abi.....una dey do like say una no hear say dem kidnap a whole Two Hundred n Thirty four girls for naija abi, especially dat # jet_Li wey fit beat 500 people with bathroom slippers for im Film. Una Weldone! Make I still reserve my Vex cuz If I say make I provoke -mtchw! O maa ßad gan. Lol. :)
Posted on: Sat, 05 Jul 2014 18:51:57 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015