I don talk am b4 say, if our govt want make our educational system - TopicsExpress



          

I don talk am b4 say, if our govt want make our educational system for Nigeria get head, then make all our leaders carry their children put for govt sch. If to say na govt sch our leaders children dey, mayb by now dem for don find solution to dis ASUU strike wey don dey since God knows wen. Ok see our legislators, they are not even saying anytin about it, just bcus say their children dey sch for foreign countries like Russia, Canada, Malaysia & d rest of dem. D question wey I go continue dey ask b say "which method our govt dey apply wen it cums to payin d salaries of our senators & house of rep members? Bcus I neva hear b4 say dem go on strike.........waytin make dis same govt no apply dsame method on ASUU? so dat dem too go stop to dey go on strike all d time.......abi d method nor go let apply? Anyway na una wey still dey go sch I blame sef........na just bcus of dis nonsense naim make me tell my papa at d age of 2 say "daddy, I want to b a businessman wen I grow up" & dat is exactly wat I have bcum lol Una Good Evening
Posted on: Mon, 19 Aug 2013 18:29:40 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015