I go dey pray Sote Bomb blast wil bcome history sote I go dey - TopicsExpress



          

I go dey pray Sote Bomb blast wil bcome history sote I go dey pray Sote Barren woman go born pikin Sote Panadol go dey cure AIDS Sote I go dey pray Sote Religious crisis no go dey Sote Christian and Muslim go pray together Sote Man and Woman go dey live together Sote I go dey pray Sote Satan go dey hala Amin Sote Armed robber go return money Sote Limousine go be Naija taxi All the president go be my Paddy Goat go pursue Lion Sote Dog go dey pay for bungalow Sote Fish go dey fear water Sote Pikin go breastfeed Mama sote I go dey pray Sote 9ja go win world cup sote
Posted on: Thu, 03 Jul 2014 09:05:19 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015