I got home this evenin. and met my neighbour (Emeka) crying like - TopicsExpress



          

I got home this evenin. and met my neighbour (Emeka) crying like a baby, then we got talking. Me: Mekus wetin happen now... who die na??? Emeka: Bros na Amaka o Me: jizoooooosu!!! amaka don die???? Emeka: my brother, had it been she even die sef I no go cry... dis girl has finished me ooo Me: oya pls calm down and tel me wat happened Emeka: Can u imagine Amaka dat i av been paying her school fees upto her final year now use idiot 2 save my name in her phone.... Me: mtchwwwww na d idiot dey pain u??? even makin u cry? U get time my broda... Emeka: Bros no be the idiot dey pain me, the tin is dat my own idiot is idiot number 18 Me: hmmm my broda manage d idiot na, afterall my own girl dat I wan 2 marry use Assistant Preacher Benson 2 save my name in her phone... Emeka: (laughing now) na waoo atleast dat one is even beta... Me: shut up! Wen I scrolled d phone further I saw 3 other preachers (Emma, Chuks and Chika), then two pastors(Shedrack and Anthony) and den four Apostles (Chidi, Samuel, Mike, Greg), den two Rev(Chike and Ifeanyi) and then one bishop Francis.... Emeka: hahahahahahaha may be dat bishop is d general overseer of her heart and u be ordinary branch pastor or Preacher!!!! God go soon catch all ds women I tell u. . Note: If u are a man and u wan 2 live long, pls dnt go near ur womans phone unless u hav shock-absorbers like me. HAPPY WEEKEND
Posted on: Fri, 28 Mar 2014 20:28:27 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015