I hear Dem say boko haram don poison beans for north and i don - TopicsExpress



          

I hear Dem say boko haram don poison beans for north and i don already buy half bag for house. Since i n0r what waste am, cause m0ney n0r easy , i call my dog by he name Bingo come here c0me eat and i giv my dog ‘bingo’ wey i buy yesterday make e first test am, 45mins lata bingo stil dey waka, 50mins bingo stil dey jolly, me self c0me dey jolly den i eat my own. Afta i eat finish, my gateman run come tel me say bingo don die, hey! I run enta house and drink full gallon of palm oil for my belle make i punch out the pois0n. I d0ne already dey see heaven, my gateman com dey tell me say the driver wey kill bingo wan come beg me. If na u, wetin u go do the gateman?
Posted on: Tue, 03 Dec 2013 17:12:14 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015