I hear say u dey murmur, you dey complain & you dey grumble say - TopicsExpress



          

I hear say u dey murmur, you dey complain & you dey grumble say you neva hammer, u no tnk God ehn! U tink say to c 2013 na moimoi? Boko Haram reach ur side? U dey 4 Dana Crash? Aluu community pple catch u? u no hw many way die for 2012 & even jan till nw? Ansa me naaa *...* God giv u gud health.Naija no gud, Naija no gud:u dey use bb, ipad and laptop, If@ all u neva gt mony buy car, u dey aliv, abeg bgin dey tnk am
Posted on: Sat, 15 Jun 2013 06:31:26 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015