I hear say u dey murmur,you dey grumble say you neva hammer. U no - TopicsExpress



          

I hear say u dey murmur,you dey grumble say you neva hammer. U no thank God ehn! U think say to see d 10th month of 2013 na Moimoi? Boko haram reach ur side? Abi u dey 4 Dana crash? Aluu community people catch you? U nn how many way die for 2012 and even jan til nw? Ansa me naaa** God give u good health. Naija no good,naija no good: you dey use bb,tecno,nokia200,ipad and laptop,if at all u neva get money to buy Card. Abi u don see where person wey dey coma for sick bed dey 2go or watsapps? Abi na blind man wan change Dp? Or comment for facebook,u still dey complain there? Abi u don see where dead body dey do facebook and watsapps 4 coffin? You better start thanking God now...me don thank you o God,i dey loyal ooo. GUDMARWIN
Posted on: Sat, 05 Oct 2013 23:16:31 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015