I no go lie...Strike dey make my B.P 2 dey rise.E don dey do me - TopicsExpress



          

I no go lie...Strike dey make my B.P 2 dey rise.E don dey do me lyk say make i dey write...Al d ice wey i dey chop i no c am buy...I don tire...Infact i don cry.Nobody fit do anytn abt d strike...No ambassador 2 fight 4 our right...Wel make u no mind,evrytn go dey fyn.Its a mata of tym...Sm students find it difficult 2 smile...D day wey i cm home,my papa say:why?Wetin u dey find?I tel am say na strike.E cm tel me say:d futur is bright,jst focus d sky..It is a mata of tym.My temperatur don high...Govt dey shine,students dey cry.Na wah
Posted on: Sun, 24 Nov 2013 21:49:00 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015