I went to WARRI last week sunday, if u see d name of churches wen - TopicsExpress



          

I went to WARRI last week sunday, if u see d name of churches wen i see, Ha! My broda even Satan sef dey fear. Make i yarn una: i see church names like.. 1. Nak ur pako 4 Satan head Ministerial Church of Fire. 2. Satan ur own don kpafuka evangelical ministry. 3. Operation cary devil nack 4 ground Bible ministry. 5. The Atomic Bomb Bible Brigadial Barack Ministry. AKA shoot d devil make im eye clear. 6. Satan Wetin we do u Evangelical church of God Aka Satan leave us jeje. 7. Operation No luk uche Face Biblical Church of Christ. Aka Slap satan face ministry. 9. SATAN If u try us u go hear ween Prayer ministry. 10. Satan chop make i chop Bible Assembly. Aka we no dey find Satan trouble ministry. I was shocked beyond recognitn when i saw dis name, Boko Haram Evangelical Movement A.k.a Na peace we want.
Posted on: Wed, 14 May 2014 18:26:20 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015