*If 2face advertise contraceptives, no buy am, na fake. /:) - TopicsExpress



          

*If 2face advertise contraceptives, no buy am, na fake. /:) *If Akala sells bleaching cream, abeg rush am, na Original. *If Dame Jonathan dey teach English Language, abeg comot your child from that school, it is highly dangerous. ... *If Chelsea see an open net chance, dont panic bcos na Torres. *If armed robbers visit Emirate Stadium, they wont go to the trophy room becoz no recent trophies. *If Jonathan make any threat, check well, na subsidy. *If Boko Haram threatens, bros take cover, life no get season 2. *If timaya advertise school, no carry ur pikin go there or else na correct Aba pidgin go full him skull. *If dangote give una jewelry, abeg rush am oh, na confirm gold but if he cum giv garri, abeg no take am, na cement. *If u c mourinho so depressed, dont bother to ask am, na barca caused all him fear. *If u hear election tribunal, na ACN, against PDP. . If u hear say me and rihanna dey date,nor mind them ooo we re just frnds.
Posted on: Wed, 23 Oct 2013 16:06:23 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015