If animals have access to whatsapp,see their likely status - TopicsExpress



          

If animals have access to whatsapp,see their likely status bellow:- MOSQUITO: I love it when neppa commot light for night,na then I dey see food chop. HEN:I just lost my menstrual period,I think Im pregnant. COCKROACH: Hi friends,I just find out sey BAGON na ice cream,infact e sweet past sugar sef. CHICKEN: If u dont see my status update tomorrow,it means Ive being served as food at a nearby KFC...we shall meet in heaven! PIG: chei! I no know why people dey always gossip around say I dirty,na wetin concern them...nonsense! Talkative. RAM: Yehhh!!!...SALLAH is coming ooo,God my life dey ur hand ooo,please I no wan die now ooo. RAT: Hmmm...this tenant no know sey i senior them for this house,imagine...dem wan use trap catch me,sey na today u don dey set am?I go chop this food. SPIDER: I am planing to build something like a third mainland bridge,I hope this Oyes wont do cleaning sanitation to spoil my plan sha. DOG: I hate calabar people with passion!
Posted on: Fri, 30 May 2014 08:06:54 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015