If u see d name of churches in warri, Ha! My broda even satan - TopicsExpress



          

If u see d name of churches in warri, Ha! My broda even satan sef go fear. Make I yarn una: u will see somtin like... 1. Nak ur pako 4 Satan head Ministrial Church of Fire. 2. Satan ur own don kpafuka Evangelical Ministry. 3. Operation cary devil nack 4 ground Bible ministry. 5. The Atomic Bomb Bible Brigadier Barack Ministry AKA shoot d devil make im eye clear. 6. Satan Wetin we do u Evangelical church of God Aka Satan leave us jeje. 7. Operation No luk uche Face Biblical Church of Christ Aka Slap satan face ministry. 8. Pay ur Tithe and offering church of God. AKA Pay ur tithe and win generator gospeler. 9. SATAN If u try me u go hear ween Prayer ministry. 10. Satan chop make i chop Bible Assembly. Aka we no dey find Satan trouble ministry. Sori if Ur papa born 4 wori
Posted on: Thu, 20 Jun 2013 21:34:53 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015