Imagine u can buy a pistol revolver gun 4 N200 and one live bulet - TopicsExpress



          

Imagine u can buy a pistol revolver gun 4 N200 and one live bulet is N30. O boy, evrybody go get gun like mobile phone. No nonsense, if u mess up i shot u. people go dey die like foul o. U wil b hearin conversatn like: helo, wher ar u? Pls if u ar comin buy me 90 bulet, my own don finish. "u mean he came to ur house witout askin u? Shot his leg.. Junior i told u nt to touch dat chocolate, am goin to shot ur hand.. U wil see scenarios like: Mayb smbody ofends u, and u ar very angry wit him d next tin na to go buy N30 bulet to finish him.. U enta my rum u no knock, u go reciv one bulet 4 head.. U dey warri u go church witout oferin.. Hahaha Pastor go warn u 4 d last time.. U go buy smtin dey no com giv u ur complete change.. One bulet. U go skul lecturer no com teach u.. One bulet.. Dem no giv u food on tym 4 haux, u com take gun dey threaten evrybody.. Ur neghbour abus u.. One bulet.. Or imagin.. Ur neghbour abus u, u com go cary ur gun and ur neghbour too cary im own, una com turn d compound to batle field.Hidin and shotin.. Or imagine U dey class, lecture is on, u went outside to urinate b4 u com bak smbody has taken ova ur seat, u ask him to stand up, he refuse.. D next tin u remov ur gun, d guy also remov his gun, and d guy frnds also comot gun, d oda guy frnds also comot gun, then d lecturer who has been watchin imediately remov Ak 47 rifle frm his agbada and said " oya all of u drop ur gun" hahahaa.. Or imagin.. Smbody took away ur gurlfrnd. Ha! dat one na N90 bulet u go buy o. Or imagin.. U and ur frnd is arguing abt smtin and he mentn what u dont like n u got angry. The next tin na: "John stop it, i dont like it" John keep on repeating.. "John i said stop it or ar u daft, i said i dont like it" John stil keep on sayin it.. "Emeka, Emeka, pls com. Run go buy me N30 bulet abeg. John quikly change topic. Haha # TOP OF THE MORNING 2 U ALL #
Posted on: Sun, 30 Jun 2013 07:03:02 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015