JOKE: Akpors no go kill person oh. He sent his JAMB registration - TopicsExpress



          

JOKE: Akpors no go kill person oh. He sent his JAMB registration number to his friend, Ochuke, to help him check his result at a cybercafe. After some minutes Ochuke sent him the breakdown of his result in a text message as follows: English - 12 Commerce - 39 Government - 41 Economics - 29 Aggregate - 121 Immediately he sent it Akpors called him back in a harsh tone; Akpors: Ochuke! which kain nonsense JAMB dey do self? Dis no b my result nah. Why dem com put Aggregate for me give me 121 on top wetin I no write, see my English wey I suffer write na only 12 dem give me; wetin be dis na? Ochuke: *speechless* And that was the day Ochuke completely gave up on his friend Akpors! One word for Akpors this time around? ==== Get News Updates On Naij ====
Posted on: Wed, 09 Jul 2014 09:40:06 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015