Jack Bauer, Jet Li, Jackie Chan, James Bond 007, Van - TopicsExpress



          

Jack Bauer, Jet Li, Jackie Chan, James Bond 007, Van Damme, Spider Man, Super Man, Hellboy; Na only inside film dem go dey show stunt. Dem hear sey Boko Haram don kidnap some girls o... Dem mount for one corner like sey d tin pass film... Especially dat Jet Li & Jackie Chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers at one spot. If dem born una papa well, make una produce one yeye film give us again... Mchewww #Bringbackourgirls # av a lovely Sunday pals
Posted on: Sun, 18 May 2014 10:43:56 +0000

Trending Topics




© 2015