Jack Bauer, Jet li, Jack chan, James bond 007, Vandam, Spider - TopicsExpress



          

Jack Bauer, Jet li, Jack chan, James bond 007, Vandam, Spider man, Super man, Arnold, Rambo. Na inside film dem go dey show stunt. Dem hear sey boko haram don kidnap som girls o... Dem lepa for 1 corner like sey Nigerians no dey buy dere films Especially dat Jack Bauer, Jet li & Jack chan. wey fit beat 500 people with bathroom slippers @1 spot.......Tiwonbati bi iya yin re ke tun she film weere kanjade...
Posted on: Fri, 04 Jul 2014 09:30:18 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015