Jack Bauer, Jet li, Jack chan, James bond, 007, Vandamme, Spider - TopicsExpress



          

Jack Bauer, Jet li, Jack chan, James bond, 007, Vandamme, Spider man, Super man, Na inside film dem go dey show stunt. Dem hear say boko haram don kidnap some girls o...Dem lockup for 1 corner like sey Nigeria no dey buy dere films Especially dat Jet li & Jack chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers at 1 spot...make them come show theirself for naija, no be for only film we go dey see their stunt and their action make dem com enter sambisa to bring back our gurls. Me Dlama I don voluntier maself I go help dem enta d sambisa. Hu wan follow me go??
Posted on: Tue, 27 May 2014 06:01:03 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015