Jet Li, Jack chan, James bond, 007,Vandam, Spider man and Super - TopicsExpress



          

Jet Li, Jack chan, James bond, 007,Vandam, Spider man and Super man... Na inside film dem go dey show stunt. Dem hear sey boko haram don kidnap over 200 girls Ooº°˚ ... Dem go lego for 1 corner like sey Nigerians no dey buy thr films. Especially dat Jet li & Jack chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers @1 spot. Ti won ba ti bi iya yin re ke tun she film weere kan jade.....Dia ris God...
Posted on: Sat, 31 May 2014 10:40:27 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015