Jet li, Jack BAuer, James bond, 007,Vandam, Spider man,jumong and - TopicsExpress



          

Jet li, Jack BAuer, James bond, 007,Vandam, Spider man,jumong and Super man... Na inside film dem go dey show stunt. Dem hear sey boko haram don kidnap over 200 girls o... Dem lego for 1 corner like sey Nigerians no dey buy dere films. Especially dat Jet li & wey fit beat 500 people with bathroom slippers nd dat yeye jumong nd his sword. Ti won bati bi yin daa ke tun shey film weere kan jade I will personaly report u to boko haram mtchewwwww
Posted on: Fri, 30 May 2014 04:19:06 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015