Jet li, Jack chan, James bond, 007,Vandam, Spider man, Super man - TopicsExpress



          

Jet li, Jack chan, James bond, 007,Vandam, Spider man, Super man and most especially Stephen Seager, Na inside film dem go dey show stunt. Dem hear sey boko haram don kidnap som girls o... Dem lego for 1 corner like sey Nigeria no dey buy dere films Especially dat Jet li & Jack chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers @1 spot.......Ti won ba ti bi iya yin re, ki e tun shey filmu weere kan jade. Na me talk am
Posted on: Wed, 28 May 2014 20:50:39 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015