Jet li, Jack chan, James bond,Jack Bauer, 007,Vandam, Spider man - TopicsExpress



          

Jet li, Jack chan, James bond,Jack Bauer, 007,Vandam, Spider man and Super man... Na inside film dem go dey show stunt. Dem hear sey boko haram don kidnap over 200 girls o... Dem lego for 1 corner like sey Nigerians no dey buy dere films. Especially dat Jet li & Jack chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers @1 spot. Tiwonbati bi iya yin re ke tun shey film weere kan jade # BringBAckOurGirls#
Posted on: Thu, 29 May 2014 19:58:45 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015