Jet li,Jackie chan,James bond 007,Van damme,Spider man,Super - TopicsExpress



          

Jet li,Jackie chan,James bond 007,Van damme,Spider man,Super man,Hell boy,Na inside film dem go dey show stunt,Dem hear sey boko haram don kidnap somegirls over a month oooo...Dem lego for 1 corner like sey d tin pass film,Especially dat Jet li & Jackie chan wey fit beat1,000 people with bathroom slippers @1 spotTiwonbati bi iyayin re ke tun shey film werekan jade, we no go buy again.Another night in sambisa forest# GOD BRING_BACK_OUR_GIRLS
Posted on: Tue, 20 May 2014 19:54:33 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015