Jet li, Jackie chan, James bond 007, Vandam, Spider man ,Super - TopicsExpress



          

Jet li, Jackie chan, James bond 007, Vandam, Spider man ,Super man, Helll boi and co. Na inside film dem go dey show stunt. Dem hear sey boko haram don kidnap som girls o... Dem lego for 1 corner like sey d tin pass film. Especially dat Jet li wey fit beat 500 people with bathroom slippers @1 spot. Tiwonbati bi iyayin re ketu shey filmu weere kan jade! hmmmm well make i palu fun yin for nw. # bringbackourgirLs Gσσ∂ ♏ōя̲̅ηíηģ° !
Posted on: Wed, 21 May 2014 06:46:59 +0000

Trending Topics




© 2015