#Just For Laughs Nigerian Police Be Like: 1: why is your laptop - TopicsExpress



          

#Just For Laughs Nigerian Police Be Like: 1: why is your laptop bag empty,u want to steal laptop and keep it in the bag abi, oya enta motor! 2: The victim committed Suicide, but we just arrested the person that killed him..... 3 Oga, dis your Range Rover Sport fine o. oya use am take jam dis wall make we check weda ur airbag dey work perfectly. But u no gree? oya park!!! 4 why your car no get A/C???? u wan use heat kill yourself...u wan commit suicide, we will rather arrest you than let you commit suicide?.. Oga Park well! 5: the picture in your license you carry Afro with beards, why do u Now carry low cut without beards uhn? Ogbeni Abeg come down. 6: why do u have fertilizer in your boot? You dey grow weed abi? Follow us to station. 7: Your car radio is playingema dami duroyoung man, if u want to say something, you better say it directly!!! 8: Hey mr man only you with 3 beautiful ladies inside your car, na where una dey come from, ok you don chop yahoo money now, u wan go flex with all dis ladies shey, oya park before i lose my temper
Posted on: Sat, 25 Oct 2014 07:27:04 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015