{LAFF IT OFF} MAKE I FOLLOW OYIBO!!! E get dis particular - TopicsExpress



          

{LAFF IT OFF} MAKE I FOLLOW OYIBO!!! E get dis particular Restaurant wey i go chop for Wuse. E get one OYIBO wey dey always come their too. Anytime dis OYIBO chop finish him go shout"Heeey" so i wonder wetin dey make am shout. So i decided to chop wetin dis OYIBO dey always chop, so maybe me self go shout too. When i come go the Restaurant Today wey be (SALLAH) i order wetin diz OYIBO Man dey chop dem tel me say na "CHICKEN & RED WINE" so i chop am. I suprise say i nor shout i even collect Extra Plate buh i no still shout. Na den i juz vex ask for my Bill..... the WAITER tell me say "1 plate of Chicken & Red Wine na #45,000 den the Extra Plate na #90,000 na then i com shout"Heeeyyyy!!! Heeyyyyy!!!Heeeeyyyyy!!! Heeeiiiiiii" Till i reach House i stil dey Shout.. . . . . . #vèèsquare
Posted on: Thu, 08 Aug 2013 14:52:56 +0000

Trending Topics



br>
Oração pelos animais... São Francisco de Assis, Jesus querido,
New study warns of US long-term debt problems NC SPIN | September
BE PART OF TELEPRENEUR CORP LOADING BUSINESS LOAD TO ALL
AFRICAN PROVERBS THAT WILL CRACK YOUR RIBS: 1. When a man is

Recently Viewed Topics




© 2015