LETS SEE HOW GOOD & FUNNY URE IN PIDGIN LANGUAGE!!! 1. Seh you - TopicsExpress



          

LETS SEE HOW GOOD & FUNNY URE IN PIDGIN LANGUAGE!!! 1. Seh you see me for your dream ni? Abeg waka pass! 2. You chop winch? 3. It has tay when i come here. 4. Nepa don bring light. 5. (Inside a bus) Abeg shift for me. 6. Chai, dier is God oh. 7. I have see him the before before. 8. Oh boy, mosquito dey chop me oh. 9. Blessing too dey do shakara sef. 10. If i hear pime, na body go tell you. 11. I wan cari bus go school. 12. Bros you get Wazo for hand make u borrow me? 1 3. I be father christmas for your eyes. 14. If land u slap ehn, u go see stars! 15. Is your food flask On the school? Oya Add yours, let d fun continue!!!
Posted on: Thu, 15 May 2014 19:31:04 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015