Laff medicine....ma papa build 4 houses 4 lagos.. fashola con - TopicsExpress



          

Laff medicine....ma papa build 4 houses 4 lagos.. fashola con demolish 3 na im i vex...na only awa house him see?..eko onibaje shey na awa house dey make lagos spoil?..as god go kon catch am na im i c fashola for beer parlor ,him disguise come him think say i knw no say na im...na im i near am komot in cap n glass kon make sure say na him ...na im i rush call some agbero come say make dem come see fashola..as dem reach na im the leader of the agbero face me...:u dey crase why u dey call dis idiot wey be like person wey neva chop b4 fashola dis one na hungry man now...the agbero kon face fashola..shey u b fashola?na im fashola begin dey speak hausa...key walahi me i no b pashola i dey crase...me na aboki i com prom kaduna,walahi me i knw no am por pashola...by mc pangolo nanii...u gat occasion u need an mc/comedian txt or call dis no..08165699419.ment please if its really funny
Posted on: Tue, 11 Jun 2013 00:57:12 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015