Mai people.... eeeeee una gud afta noon ooooo, How una dey , i - TopicsExpress



          

Mai people.... eeeeee una gud afta noon ooooo, How una dey , i hope say una dey enjoy una sef for this jolly jolly friday ? I really wan thank Baba God for everi thing wey HE do for mai life & family since the beginning of dis year 2013,Today na dis last friday for the month of August 2013.Like play like play 8 Months don carry waka . Glory be to BABA GOD for Him Mercy, Faithfulness, Grace,Protection,Provision,Favors & above all the better gift of life wey i no fit buy for market both for our obodo naija & aboard. PAPA, I THANK YOU,WELLU WELLU.Abeg make una follow thank am for una life, family & everi thing wey HE do for u na.My brodas & sistas E no easy ooooooooo,NA BABA GOD NO NI OOOOOOOO. Make u enjoy una weekend with plenti plenti jollyment.Carry go.
Posted on: Fri, 30 Aug 2013 12:09:09 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015