Mak u sabi loyal 2 ur nebo bcos dem 100% close wel well o pass ur - TopicsExpress



          

Mak u sabi loyal 2 ur nebo bcos dem 100% close wel well o pass ur pele, mele, brodas ye, sisters ye & relatives ye. Mak i talk brain, if yawa gas say pson dey die say na 4 insid mid 9it who wan kpasky go cal e pple? If e pple dey very farrrrrrrrrr hw dem wan dey show dier pson bong dat 9it. So if nebor sitdown dey wait e 4 d pson pple, na e b say d pson go waka go join e pple 4 d oda world o. So na nebo go first do one wey oyibo dey call first aid if na mino one bt if na gbegha one nebos go rush am go hospito. U sabi dis country na no small tin(money) no treatment. Na nebo go stil calobi, sakpa b4 dem go com colonas d doctor 2 start treat e dier nebo. U no c d mata, mak u loyal mak u no rioja o.
Posted on: Wed, 04 Dec 2013 09:00:34 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015