Man Utd will win again . Same scoreline 1 Goal for Real Sociedad - - TopicsExpress



          

Man Utd will win again . Same scoreline 1 Goal for Real Sociedad - 3 goals for Man Utd.. People dey talk sey Man Utd be bomb but we are still unbeaten in the champions League this season .. Ago Score Dortmund , Madrid , Barcelona , Juventus and Bayern Munich with my bomb players and bomb coach . Unless we dont meet them , If we meet them , I guarantee you they are going down !!! .. We are slowly working our way to the top . As for Chelsea , why should i even mention your name when im talking about football ? Abeg next time Newcastle sey he go play you Handicap . He go give you 1 goal before dem start the match . Now Basel too dey wait for you in Switzerland eeeeeisssh ! WAHALA DEY ! .. Man Utd till i die , To hell with the rest ! .
Posted on: Tue, 05 Nov 2013 11:22:34 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015