Manchester United strika Wayne Rooney score one kain korrect - TopicsExpress



          

Manchester United strika Wayne Rooney score one kain korrect babanla gol from long long distance take open market for hin team as dem enta West Ham nak dem 2-kondo for Premier League on Saturday. Na de kain gol wey foma United midfielder David Beckham score dat time agains Wimbledon for de 1996-1997 seasin and de guyman bin dey stadium sef luk as Rooney do juju score de gol. Na onli eight minutes wey match start wey Rooney kollect ball from West Ham defenda James Tompkins bifor hin luk up see say West Ham
Posted on: Sun, 23 Mar 2014 09:28:57 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015