My Blackberry don chop my money tire, na him I come vex yestaday - TopicsExpress



          

My Blackberry don chop my money tire, na him I come vex yestaday sell am, come take some money buy Chinaphone! Now am in bigger trouble!!! 1. E go full after 3 minutes of charging. 2. The phone get TV, Touch screen, Nailcutter, Firelighter etc. 3. I fit write Text message with a toothpick sef. 4. The spelling get mistakes e.g NokLa, blackderry, i-pon, samswag etc. 5. When aeroplane pass e go recordOne missed Call. 6. When a big car horn; e go showCharger connected 7. When Chinese man pass e go show:One Bluetooth device found 8. When fine lady waka pass, e go show WiFi On 9. When ugly lady waka pass, e go show, Virus detected Abeg I wan sell am! Who wan buy ooo?Even as I dey find buyer, e dey show me for screen say No contact found Pls dont laugh alone,send 2dose u wish 2put smile on dia face.Do v a fruitful week
Posted on: Sun, 14 Sep 2014 18:48:57 +0000

Trending Topics



begun by the powerful modern state,
youtube/watch?v=hsfUwOmDHzwpaki copy at paste palike Hello
Pese a ser autodidacta, Pastorius tomó un instrumento hasta
History of tea A tea travel ... Party in Asia and following the
Women of God. Sayyida Fatima of Medina “Our shaykh, Mohammed
A.S.C.O.R., filialele Timişoara, Oradea, Alba-Iulia, Craiova,
My name is Karter Zaher, I am a Lebanese Artist born in Ottawa,
BCIC Cigar - 16 Ct Latin-American Made Humidor, Vertical Design -

Recently Viewed Topics




© 2015