My people, una don see this kind thing before? House of Reps - TopicsExpress



          

My people, una don see this kind thing before? House of Reps query Sanusi bcos people say dem withdraw fake notes plenti times from ATM, and Sanusi say make them allow am redesign naira, make fakers no fit fake am again! Which kain olodo im be? No be bank load the ATM with fake note? wetin im don do to the bank, make dem for no do am again? So, make Reps allow am waste public funds again to redesign naira?????
Posted on: Thu, 01 Aug 2013 11:15:16 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015