NIGERIA PIDGIN PROVERBS *Craze no hard to form, na the trekking - TopicsExpress



          

NIGERIA PIDGIN PROVERBS *Craze no hard to form, na the trekking be wahala. English translation: Easier said than done. *No matter how hot your temper be, e no fit boil beans. English translation: Calm down, your temper won’t solve the problem *Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup. English translation: You can’t run away from your destiny *Today’s newspaper na tomorrow Suya wrapper. English translation: Keep calm! Nothing lasts forever *Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef. English translation: Just be patient. Let the game come to you. Don’t rush! *Akara and moin moin get the same parent, na wetin dem pass through make dem different. English translation: How you start doesn’t matter, what matters is how you finish. *Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus. English translation: Give everyone what they deserve.. *The difference between kpekere and plantain chips na packaging. English translation: Don’t judge based on appearance alone. *Escort me, Escort me, na im slave trade take start. English translation: Serious things sometimes start like a joke *The water wey dem use take make eba can never be recovered back. English translation: Don’t cry over spilled milk. Keep it rolling...
Posted on: Thu, 22 Jan 2015 10:09:39 +0000

Trending Topics



wear-90-of-topic-268144840014411">TOP 5 LIES ON FACEBOOK : 1. Names : i swear 90 % of

Recently Viewed Topics




© 2015