NIGERIAN PIDGIN PROVERBS... *Craze no hard to form, na the - TopicsExpress



          

NIGERIAN PIDGIN PROVERBS... *Craze no hard to form, na the trekking be wahala. *No matter how hot your temper be, e no fit boil beans. *Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup. *Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap *Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef *Akara and moin moin get the same parent, na wetin dem pass through make dem different *Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus *The difference between ikpekere and plantain chips na packaging *Escort me, Escort me, na im slave trade take start *The water wey dem use take make eba can never be recovered. Add ur own.
Posted on: Fri, 09 Jan 2015 18:46:58 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015