Na wa oooo; we say we dey celebrate democracy;but our RULERS dey - TopicsExpress



          

Na wa oooo; we say we dey celebrate democracy;but our RULERS dey demo-dey cracy;all the people Wey dey for obodo Nigiria suppose dey enjoy all the better thing Wey tie wrapper follow this kind government but na suffering and smile we dey do;light no dey to even sell cold pure water,make shoes abi even palm your hair. Work no dey for youth Wey just finish school,na to dey waka from pillar to post,all in the name of say him dey find work...instead make we government do all this things to reduce poverty,Dem dey steal money so that all the poor people no go get any other choice Dan to come meet Dem dey beg for food Wey we dey call hand to mouth....na all this things we gather together come conclude say na FEMI BABALOLA we want vote for come 2015;the man Wey Sabi the problem Wey we dey pass through;if you wan make enquiry more about this movement call +2348037995095
Posted on: Sat, 23 Aug 2014 06:35:06 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015