Na waoo, we nor no d1 wey semikolo cum dey ooo. Somebody - TopicsExpress



          

Na waoo, we nor no d1 wey semikolo cum dey ooo. Somebody carry report cum give us dey bank don sell semikolo filling station wey cemetery road ooo. And we dey still dey hear sey dem go still sell d1 wey dey macpherson road by ogodo road ooo. Na waoo, na so we go hear sey bank don sell semikolo himself. I dey use dis opportunity dey beg any of d bank wey dey sell semikolo properties, if una want sell semikolo himself make una tell us bcus we go buy ooo make we for dey send am message for our office wey gana road oooo. Pikin nor reach one e sey make dem cut am into two. Just dey borrow money from bank take dey do weytin ur power nor carry...na so e build house for ugbeyiyi.......... @sapele people only
Posted on: Sun, 30 Jun 2013 10:26:12 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015