Nigeria na 53years, so wetin com happen? Me wey be Maxwell - TopicsExpress



          

Nigeria na 53years, so wetin com happen? Me wey be Maxwell Jonathan no Dey happy with Nigeria, 53years na small piniki? So una Nigeria no knw say we nid light, water, gud Road, Hospital? Una wey Dey Celebrate Nigeria, una Dey 4ck up! Na only pple like dis suppose Dey Celebrate Nigeria. Pple like...local Government Chairman, House of Assembly members, Governors, Senators & my Mother bro wey be Goodluck Jonathan.
Posted on: Tue, 01 Oct 2013 07:42:39 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015