Nigerian Police and their wahala!! 9ja Police Be Like why is - TopicsExpress



          

Nigerian Police and their wahala!! 9ja Police Be Like why is ur laptop bag empty, you want to steal laptop and keep it in the bag abi, oya enta motor 9ja Police Be Like The victim committed Suicide, but we just arrested the person that killed him..... 9ja Police Be Like Oga, dis your Range Rover Sport fine o..oya use am take jam dis wall make we check whether the air bag dey work. uno gree? oya park!!! 9ja Police Be Like why your car no get A/C???? u wan use heat kill yourself...you wan commit suicide?.. Oga Park well 9ja Police be like the picture in your license you carry Afro, why do u Now carry low cut now? Ogbeni Abeg come down. 9ja Police Be Like why do u have fertilizer in your boot? You dey grow weed abi? Follow us to station. 9ja Police Be Like your car radio is playing "ema dami duro" young man, if u want to say something, you better say it directly!!!!
Posted on: Wed, 07 Aug 2013 23:15:22 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015