OGBONGE NAIJA wrote: ..HEADLINE NEWS.. (18th September - TopicsExpress



          

OGBONGE NAIJA wrote: ..HEADLINE NEWS.. (18th September 2013) Good AM our countri pipu, Ibolachi, Ina Kwana, Ekaaro.. We thank Baba God wey allow us see dis beautiful day. For AM Express with #Jenny baby and #Abu, dis Morning na de Headline News wey Newspaper carry we dey drop for ya domot. Now de Headlines.. Vanguard Newspaper • Police arrest bizman onto say ihm strip female officer naked • Book serial: De wa...
Posted on: Wed, 18 Sep 2013 10:11:37 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015