OUR TOPIC TODAY FOR OUR OBODO NAIJA 12:30PM – 1:30PM: You be - TopicsExpress



          

OUR TOPIC TODAY FOR OUR OBODO NAIJA 12:30PM – 1:30PM: You be young girl for university you come get young guy wey want to marry you and you dey friend one baba wey dey help you pay your school fees, na him one day your boyfriend come tell you say him want introduce you to him parent as you come reach their house you come see say na the baba wey dey pay you school fees. If na you be the girl wetin you go do ? If na you be the baba wetin you go do ? If na you be the guy you go still continue the relationship ?
Posted on: Mon, 02 Sep 2013 10:26:47 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics



Ha

© 2015