Olanisimi stephen Rotimi wrote> My Person, How everything today? I - TopicsExpress



          

Olanisimi stephen Rotimi wrote> My Person, How everything today? I hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say you neva hammer, u no thank God ehn! U think say to see Aug 2013 na moimoi? Boko Haram reach ur side? U dey 4 Dana Crash? Aluu community pple catchu? u no hw many way die for 2012 and even jan till nw? Ansa me naaa *...* Godgive u good health. Naija no good, Naija no good: u dey use blackberry, ipad and laptop, If at all u neva get money buy car or build house. abi u don see where person wey dey coma for sick bed dey watsapps? Abi na blindman wan change DP? or comment for facebook status , u still dey complain there? abi u don see where dead body dey read facebook and ping or watsapps 4 coffin? You better Start thanking God now... if u read this message and u no re-post am that means you no dey appreciate GOD..Thanks 2 GOD oo. Lord I thank u.
Posted on: Thu, 15 Aug 2013 19:14:45 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015