Original sufferhead - and still we de PDP, APC while they do - TopicsExpress



          

Original sufferhead - and still we de PDP, APC while they do stomach infrastructure Those wey de for London dem de live like Lords - We wey de for Afrika we de live like servants United Nations dem come get name for us – Dem go call us underdeveloped nation We must be underdeveloped to de stay ten-ten in one room First and second dey dem go call us THIRD WORLD – we must de craze for head to de sleep inside dustbin Dem go call us non-aligned nations We must dey craze for head to de sleep under bridge O – Ordinary house for man to live nko
Posted on: Thu, 16 Oct 2014 17:09:52 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015