Our girls em b lyk: O0000OH MY YANSH NO SHOW 4 DIZ PIX NA! SNAP - TopicsExpress



          

Our girls em b lyk: O0000OH MY YANSH NO SHOW 4 DIZ PIX NA! SNAP ANODA ONE AND YOU NO TELL ME SAY MAKE I DRAW BELLE GO INSIDE, abeg help me snap anoda (DEM SHAR PUSH YANSH ND CHEST OUT) dem be like.... OYA SNAP ANODA! OOOOH, SEE AS I BE NOW! U no sabi use camera jhor! MTCHEWWW (DEM SHAR VEX COLLECT FONE SNAP DIASELF)... DEM BE LIKE SHEY NOBODY DEY LUK SAY I DEY SNAP MYSELF, COME TAKE SIDE EYE DEY SNEAK LUK CAMERA, MAKE PEOPLE FOR NO CATCH SHAAARAA! Wow diz one make sense (WOOO! WU WAN SEE MAKE HE SEE, DEM GO WAN BAR AROUND SHAR, RAISE PHONE UP, DO MOUTH LIKE WU DEY SUCK AGBALUMO, CUM LUK CAMERA FOR UP, WITH CONFIDENCE, IIIIIIGBRRRRRAAAAAAA!) dem b like! Atleast i go shar upload
Posted on: Wed, 30 Oct 2013 16:40:12 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015