*PAID ADVERT SUZYS CREATIVITY Creativity na d tin of d mind. - TopicsExpress



          

*PAID ADVERT SUZYS CREATIVITY Creativity na d tin of d mind. Wen u fit put ur head down to learn, u go fit become oga of ur own. Skill Acqusition na wetin nor dey sour for person brain. Skill Acqusition na wetin go fit fetch u money dis period wen work scarce for dis country. Na all this kind tin wen dey affect our society nai make SUZY SUZY CREATIVITY bring dis golden opportunity say make we con learn how to do- *Bead Making. *Crochet and Machine Knitting *Hat Making *Rope Weaving *Ankara Bag and Footwear *Jewellery Making *Batic, Tie and Dye. *Tapestry *Ankara Accessories *Two Pins Knitting e.t.c Nor be to dey do waka-waka as a girl. If e nor be one, e go be two. D essence of dis training na to empower d Youths 4 Sapele to get atleast one handwork when go fetch them pocket money. Nor be to dey rag Bro Adamu or Bro Jude money everyday to take chop. With small handiwork wen u learn, u fit be oga of ur own and u fit chop 3 times a day without ragging Bro Famous. If u like learn, oya make u troway call give SUZY wen get space teeth for dis 08077771196. Or do pinggy pinggy for her BLACK BLACK MARIA wen Oyibo dey call BBM Pin: 25D33D1B Suzys Creativity, the way forward!
Posted on: Fri, 04 Apr 2014 10:01:54 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015