*PAID ADVERT SUZYS CREATIVITY Ehennn dis ogbonge SUZY SUZY - TopicsExpress



          

*PAID ADVERT SUZYS CREATIVITY Ehennn dis ogbonge SUZY SUZY CREATIVITY don carry d avenue wen dey inside Commercial Avenue land unu door step for one ogbonge programme wen go teach unu how to become unu own Oga. If person nor fit see the four walls of school, e gud make dat person use he hand work take lem eba and soup. U as a girl, if u put hope for Bro Kingsley, Bro Famous, Bro Okosisi or Bro Aslem say dem go dey put money for ur hand to take do hair or buy clothes or to take chop, my sister nai be say na ur congo dem go take describe express road for d next dictionary wen advance learners go produce. Dem say time na money, oya make unu use unu time now to take learn dis skill aquisition. Dis programme go give unu d neccesary vitamin to take acquire skillful talents for the following: *Bead Making. *Crochet and Machine Knitting *Hat Making *Rope Weaving *Ankara Bag and Footwear *Jewellery Making *Batic, Tie and Dye. *Tapestry *Ankara Accessories *Two Pins Knitting e.t.c D essence of dis training na to empower d Youths 4 Sapele to get atleast one handwork when go fetch them pocket money. Oya, na me be Sapele Google and I don troway approval give dis training. If u like learn, oya make u troway call give SUZY wen get space teeth for dis 08077771196. Or do pinggy pinggy for her BLACK BLACK MARIA wen Oyibo dey call BBM Pin: 25D33D1B Suzys Creativity, the way forward!
Posted on: Wed, 30 Apr 2014 12:26:08 +0000

Trending Topics




© 2015